Carry

Rema
앨범 : Rave & Roses Ultra
Another banger
Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)
Me I no go yimu-yimu, but I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple, but your body dey do me evil
Hmm, Obianuju, this love dey do me juju, juju
Round twenty-two (twenty-two)
This night I no go fit belle full
This your ikebe (ikebe, ikebe, ikebe)
This your ikebe dey give me charm (ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, you dey motivate my jam (ikebe, ikebe, ikebe)
Tell me anything you want I go do (ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, I go dey by your side every day
Dey your side every day
Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)
See me see wahala o, hmm, palava o, uh-huh
Wey pesin ikebe don dey cause (baby o, baby o)
She dey cause plenty confusion (hmm, baby o)
She dey cause plenty commotion, hmm
Oh baby o, oh baby o
Anytime I, anytime I, anytime I, anytime I (hmm)
Anytime I look at you, baby, you dey make me do like fool
Me I dey agụụ na-agụ m, agụụ na-agụ m, agụụ na-agụ m
Baby, come make you give me food
'Cause me I don dey hungry for you
Me I no go yimu-yimu, but I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple, but your body dey do me evil
Obianuju, this your love e dey do me juju
This your body dey do me juju, hmm
Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)

관련 가사

가수 노래제목
Stormzy Hide & Seek (Rema Remix) (Feat. Rema)
Rema Calm Down
Rema Divine
Rema Dirty
Rema Soundgasm
Rema Holiday
Rema Jo
Rema Charm
Rema Are You There?
Rema Reason You
Rema Love




가사 수정 / 삭제

댓글목록

등록된 댓글이 없습니다.