Reason You

Rema
앨범 : Rave & Roses Ultra

Oh, omo 'nwa'
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
Wñn dè pè mí lò òmògọ'
I don turn laughin' stock to my friends
Say, "superstar boy like me, for one girl",
I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like Pami, from the day wey I see you
Melanin shinin'
I love that dress and the person in i-it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Ọmọgè, anythin' you want
I go give you like say I be genie
And, the way you dey move,
e be like say you get boyfriend
I say, make I ask you
Oh, omo 'nwa'
Are you taken or are you available? (are you available?)
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you (I no),
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (I no),
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do (can I do)
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you,
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you,
I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no come lobby
The thing dey muzz me
And, you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of every-body
Shey na money, take am, baby, kilo kanmi?
Melanin shinin'
I love that dress and the person in i-it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anythin' you want
I go give you like say I be genie
And, the way you dey move,
e be like say you get boyfriend
I say, make I ask you
Oh, omo 'nwa'
Are you taken or are you available? (are you available?)
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (heart and my medu?)
Tell me what can I do
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you,
I no go reason you

관련 가사

가수 노래제목  
Stormzy Hide & Seek (Rema Remix) (Feat. Rema)  
Reason 연습한 이별 (feat. 오현준)  
Reason Only One  
Reason 주님 내곁에  
REASON At It Again  
Rema Calm Down  
Rema Divine  
Rema Dirty  
Rema Soundgasm  
Rema Holiday  




가사 수정 / 삭제

댓글목록

등록된 댓글이 없습니다.